Friday, August 3, 2018

Mr Eazi – Jejely Feat. MzVee MP3, Video & Lyrics

Mr Eazi - Jejely Feat. MzVee

Artist: Mr Eazi
Released: 2017



Mr Eazi - Jejely Feat. MzVee MP3

You can download the MP3 here Download Mr Eazi – Jejely Feat. MzVee MP3

http://tooxclusive.com/west/wp-content/uploads/2016/08/Mr-Eazi-Ft.-MzVee-Jejely.mp3


Mr Eazi - Jejely Feat. MzVee Lyrics

Intro:
Its your boy Eazi
aah eeh, aah eeh (x2)


Verse 1 (Mr Eazi)
Your mother no dey like me, your father no
dey like me oh
My mother no dey like you, my father no
dey like you oh
You no be Nigerian and i no be Ghana boy
oh
Different religion, but love is all we want oh

Bridge:
If you dey love me oh, make you love me
Jejely (yeah)
If you dey do me oh, make you do me
slowly (ah)
This girl walahi you be onye oshi
You stole my heart away, you stole my
heart away

Chorus:
Love me Jejely, kiss me Jejely
Parole me Jejely, parole me Jeje (baby oh)
Love me Jejely, kiss me Jejely
Parole me Jejely, Parole me Jejely

Verse 2: (MzVee)
I know what i’m wanting, everything that
i’m wanting
I find it in you oh, in you oh
Eazi i don’t think, coz i’m loving you strong thing
Loving you oh, you oh
I go, love you Jejely, do me right so fefely
I call you kekely, my Ayiegbe boy Kozi
Kweli (x2)

(Chorus):
Love me Jejely, kiss me Jejely
Parole me Jejely, parole me Jeje (baby oh)
Love me Jejely, kiss me Jejely
Parole me Jejely, Parole me Jejely

Break Down:
Yeee
I’m stuck on your matter baby there’s
nothing they can do (Mr Eazi)
Nothing they can try, nothing can tear me
and you (MzVee)
I go follow you anywhere even if na the
moon (Mr Eazi)
You are my moon (MzVee)
Aflawo to Bolgatanga only you wey i dey
see (Mr Eazi)
Only you dey fit to conquer from here to
overseas (MzVee)
I don’t want any other, your the only one for
me (Mr Eazi)
No need to wonder, your the only one for
me (MzVee)

Chorus:
love me Jejely, do me right so fefely (ooh)
I call you kekely, my Ayiegbe boy Kozi
Kweli
Loveme Jejely, kiss me Jejely
Parole me Jejely, parole me Jeje (baby oh)
Love me Jejely, kiss me Jejely
Parole me Jejely, Parole me Jejely…


Previous Post
Next Post

0 comments: