Tuesday, September 4, 2018

Flavour - Oppressor MP3, Video & Lyrics

Flavour – Oppressor
Flavour Oppressor


Artist:  Flavour N'abania
Album: Ijele the Traveller
Released: 2017

Flavour – Oppressor MP3

You can download the MP3 here Download Flavour - Oppressor MP3


Flavour - Oppressor

Flavour – Oppressor Lyrics

[Intro]
Original rude boy Mr.Flavour
Pon the dance
Dem don’t know

[Bridge]
The *** no dey sour
Kaki no be leather
Okro no be soup oh
*** no be Marriage oo

[Hook]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
dey show me love eh

[Chorus]
Oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor (x2)

[Verse 1]
Am just a jolly fellow
i no dey like wahala
i do my thing my own way
dey your lane
i dey my own lane oh

[Hook]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
dem show me love eh

[Chorus]
oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor (x2)

[Bridge]
Baby wey dey piom piom piom
your time don dey go go go go
Johny wey no like em baby oh
another man go take your baby oh
driver wey dey go wa wa wa wa
sofly no go jam somebody
oga wey dey chop money
whistle blower don dey blow blow

[Verse 2]
eburu jee eburu naa
so ndi oppressor
eburu jee eburu naa
nekwa so ndi oppressor
my hand no dey
eburu jee eburu naa
so ndi oppressor
flavour nwa
eburu jee eburu naa
so ndi oppressor

[Bridge]
The *** no dey sour
Kaki no be leather
Okro no be soup oh
*** no be marriage oh

[Hook]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
dem show me love eh

[Outro]
Oppressor
eh Oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
Oppresor
eh Oppresor
oppressor oppressor oppressor

oppressor oppressor oppressor
Oppresor
eh Oppresor
oppressor oppressor oppressor

Flavour – Oppressor Video

Previous Post
Next Post

0 comments: