Sunday, September 9, 2018

Timaya Feat. Flavour - Money MP3, Video & Lyrics - Audio, Mp4 Download

Timaya  ft. Flavour - Money MP3, Video & Lyrics


Artist: Timaya
Featured artist:  Flavour N'abania
Released: 2016
Genre: Hip-Hop/Rap
Nominations: The Headies Award for Best Collabo, 
The Headies Award for Best Pop Single


Timaya  ft. Flavour - Money MP3

You can download the MP3 or Audio here 

Download Timaya  ft. Flavour - Money MP3, Audio from Tooxclusive

Download Music MP3: Timaya  ft. Flavour - Money from Najiapals

Download Timaya  ft. Flavour - Money MP3 from Naijavibes

Download  Timaya ft. Flavour - Money MP3 from 9jaflaver

Download Timaya  ft. Flavour - Money Audio from 360

Download Timaya  ft. Flavour - Money MP3 notjustok




Timaya ft. Flavour - Money

Timaya  ft. Flavour - Money Lyrics

[Verse 1: Timaya]
Every night and day, the boy dey fly to Dubai (Dubai)
All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai)
I travel to America just to go charge my phone (my phone)
Bad belle people make una leave me alone, Heh

[Chorus: Timaya]
I say when money no dey
People dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey no no no
People dey use me dey play
When money no dey
Nobody look at my face
Orugo

[Climb: Timaya]
Them feeling them feeling them feeling
Them feeling them feeling the boy (They’re feeling the boy)
The ladies The ladies The ladies
The ladies them wanting the boy (The ladies want the boy)
When the going is too damn good
Many many people will be your friend

[Chorus: Timaya]
I say when money no dey
People dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey no no no
People dey use me dey play
When money no dey
Nobody look at my face
Heh, them say me I dey craze

[Verse 2: Flavour]
Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor
Onye olima eheheh, Oh yeah ahn
If you get money make you spend am brother eheh
Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh
Na once in a while we suppose to dey jolly eheh
Oya yankulu yankulu, dance my sheri oh oh
Onye olima
When money no dey everybody abobosom
I say when money no dey my guy odi oyi wun
Abrukutu mami to eat oh na bad thing I tell you
Tonight na flavour timaya oh
Egberipapa one of bayelsa (lego)
When money no dey umu wain abosom
I say when money no dey
I love you I love you gbunam nunu
Akrikata dance hey baby
If you want to touch wete ego nu
Tonight na flavour timaya oh
Egberipapa one of bayelsa

[Climb: Timaya]
Them feeling them feeling them feeling
Them feeling them feeling the boy
The ladies The ladies The ladies
The ladies them want touch the boy

[Verse 3: Timaya]
When I sing say when money no dey
Everybody run away
Nobody wan stay
Just because money no dey
Now money don dey oh no no
And friend them be come my way
People them wan stay hey
No be me you go use play
I say When money no dey
Everybody run away
When money no dey
Everybody run away
I say When money nor dey oh no no no
When money no dey
People them run away

Timaya  ft. Flavour - Money Video




You can download the MP4 or Video here

Download Timaya  ft. Flavour - Money MP4, Video from Naijaloaded

Download Timaya  ft. Flavour - Money MP4, Video from Naijavibes

Download Timaya  ft. Flavour - Money MP4, Video from 360





Timaya - Money Video


Previous Post
Next Post

0 comments: